Day By Day - Simi/Kizz Daniel
Composed by:Simisola Ogunleye/Anidugbe Oluwatobilola Daniel
Produced by:Niphkeys/Lauren Andersen
Hmmm
See me now
Niphkeys
Vado
Everyone going through something
No be say only me get something
For my head
As long as my heart is pumping
Just believe say joy is coming
In the morning
Sugbon lo oni
Alagba o ejo e sha adurami fun mi
Pray for me
Make the work of my hand prosper
Anywhere wey I pour water
Make me seed start to grow
Oro otito take it day by day
Sha ma rora when the storm is over
I go raise my shoulder
Power me like solar
Oladamola Simisola
Kama ri alakoba alafiya lo gba
But until then I take it day by day
Opportunity show up everyday
Go get that money
Go get that babe
When things are bad
When things are shaky
Omo aye no go frown face
Stand up ti were bo oni bi ose je
But you can't give up
Allow yourself to grow ooo okay
All my neck is diamond
Awon temi ton danyon semkada
On my wrist is a rude stone
All the girls them go low emi vado
That guy no dey show love
I dey show love but
I dey keep am on the low
Uncle K simisola kanipe
Sha ma rora when the storm is over
I go raise my shoulder
Power me like solar
Oladamola Simisola
Kama ri alakoba alafiya yo gba
But until then I take it day by day
Hopefully I'll get to say mama
I buy you house
Hopefully wa de papa I buy you car
Alafiya ati emi gigun ni am bere fun
Ore ofe ki adura gba